Saturday 23 November 2013

PHONE CONVERSATION BETWEEN NGIGE AND TINUBU.

Telephone Conversation Between Ngige and Tinubu:
TINUBU:Onwa weting happen naw?
NGIGE:Good day Asiwaju.
TINUBU:What's good about de day,when eclipse happen for ur dormot?BTW weting make u off ur phone.
NGIGE:sorry sir,l be wan call you now
TINUBU:There is nothing to call me for,l hear weting happen.
NGIGE:But sir,hope still dey oo
TINUBU:Which kan hope be that
NGIGE:The 65 units nwa?
TINUBU:your head correct at all?the total polling units na 4,608 and you think say 65 go make u win?abi you be witch?
NGIGE:Oga na plan A be that oo
TINUBU:weting be plan B?
NGIGE:cancellation or we go court,but I wan make you activate the lagos/lbadan liars make them start dey spread propaganda and dey invent stories quick quick.
TINUBU:Ngige Ngige Ngige,how many times did l call u?
NGIGE:Three times Asiwaju
TINUBU:nothing go save you,l sent dat short-devil called El-Rufai to go rig de election,instead of him to keep his mouth shut,he announced am for facebook/twitter,na so SSS take know about am.
NGIGE:aha!l be wan report dat short man to u sef
TINUBU:no report anything,no be him make u lose,Nwoye wey campaign for just 2 weeks get votes pass you,l dey shame for you.
NGIGE:no be like dat oo,Jega follow do am too.
TINUBU:Na lie! I told u say ur pple go reject u,but u no believe,Dem reject u for 2003,2006 and 2010,why u think say dem no go reject u again?na same problem wey l get with Buhari wey make me no wan make e run in 2015,because Nigerians don reject am sotee l don lose count.
NGIGE:make l talk true,na Fashola make me lose this election
TINUBU:For weting na?how my boy make u lose?
NGIGE:no be him deport my people?
TINUBU:but l be tell am make e beg naw and he did,na my boy make them reject you for 2010?Anyway,no be weting l call you for,l be businessman and you sabi how much l put for dis election,N3.21Bn,so l need am back in 2 weeks.l no be Chris Ubah so don't mess with...(***Line Cuts)SOURCE